Caf Awards 2025: Victor Osimhen, Mo Salah make African Player of Year shortlist

Wia dis foto come from, Other
Wetin we call dis foto, Foto mix of Mo Salah, Victor Osimhen and Achraf Hakimi
15 minutes wey don pass
Di Confederation of African football don release nominations of players for di 2025 Best Player of di Year Award.
Nigeria Super Eagles striker Victor Osimhen wey dey play for Galatasaray, Mo Salah of Egypt wey dey play for Liverpool and PSG player Ashraf Hakimi dey di list.
Di awards dey celebrate ogbonge performers for di continent like players, coaches, clubs and national teams.
According to Caf, di impact of players and coaches on di game for Africa and di world na im dem go use for di period wey dem dey consider.
Na from 6 January to 15 October 2025, and dis nominations reflect di pipo wey bin don make major contributions to football for di continent.
Caf tok say di panel of experts na dia Technical & Development Committee members, plus experienced coaches, CAF Legends and selected media representatives na im decide di 10 nominees for each category afta dem consider dia performance for all competitions.
Full list of nominees for men – Player of di Year
Andre Frank Zambo-Anguissa (Cameroon/Napoli)
Fiston Mayele (DR Congo/Pyramids)
Mohamed Salah (Egypt/Liverpool)
Denis Bouanga (Gabon/Los Angeles FC)
Serhou Guirassy (Guinea/Borussia Dortmund)
Achraf Hakimi (Morocco/Paris Saint-Germain)
Oussama Lamlioui (Morocco/RS Berkane)
Victor Osimhen (Nigeria/Galatasaray)
Iliman Ndiaye (Senegal/Everton)
Pape Matar Sarr (Senegal/Tottenham Hotspur)
Goalkeeper of di Year
Andre Onana (Cameroon/Trabzonspor)
Vozinha (Cape Verde/Chaves)
Ahmed El Shenawy (Egypt/Pyramids)
Munir Mohamedi (Morocco/RS Berkane)
Yassine Bonou (Morocco/Al Hilal)
Stanley Nwabali (Nigeria/Chippa United)
Edouard Mendy (Senegal/Al Ahli)
Marc Diouf (Senegal/Tengueth)
Ronwen Williams (South Africa/Mamelodi Sundowns)
Aymen Dahmen (Tunisia/CS Sfaxien)
Inter Club of di Year
Ismael Belkacemi (Algeria/Al Ahli Tripoli)
Blati Toure (Burkina Faso/Pyramids FC)
Issoufou Dayo (Burkina Faso/RS Berkane)
Fiston Mayele (DR Congo/Pyramids)
Ahmed Samy (Egypt/Pyramids)
Emam Ashour (Egypt/Al Ahly)
Ibrahim Adel (Egypt/Pyramids)
Mohamed Hrimat (Morocco/AS FAR)
Mohamed Chibi (Morocco/Pyramids)
Oussama Lamlioui (Morocco/RS Berkane)
Shomari Kapombe (Tanzania/Simba)
Coach of di Year
Krunoslav Jurcic (Pyramids)
Romuald Rakotondrabe (Madagascar CHAN)
Moine Chaabani (RS Berkane)
Tarik Sektioui (Morocco CHAN)
Mohamed Ouahbi (Morocco U-20)
Young Player of di Year
Asharaf Tapsoba (Burkina Faso/Real du Faso)
Alynho Haidara (Cote d’Ivoire/ Mainz 05 Jacqueville)
Noah Sadiki (DR Congo/Sunderland)
Abdellah Ouazane (Morocco/Ajax)
Houssam Essadak (Morocco/US Touarga)
Othmane Maamma (Morocco/Watford)
Daniel Bameyi (Nigeria/Primorje)
Momoh Kamara (Sierra Leone/Minnesota United)
Mbekezeli Mbokazi (South Africa/Orlando Pirates)
Tylon Smith (South Africa/Queens Park Rangers)
National Team of di Year
Club of di Year
ASEC Mimosas (Cote d’Ivoire)
Mamelodi Sundowns (South Africa)
Orlando Pirates (South Africa)
Stellenbosch (South Africa)




